Year dem found am | 7 January 2009 ![]() |
---|---|
Dey apply to jurisdiction | Ghana ![]() |
Date dem dissolve, abolish anaa demolish | 24 July 2012 ![]() |
Dis be list of de ministers wey serve insyd de National Democratic Congress government of John Atta Mills for Ghana as dem inaugurate am on 7 January 2009 afta ein victory for de 2008 Ghanaian general election wey happen for December 2008.[1] De government go in power for less dan de four years wey we all know.
De Mills presidency end on 24 July 2012 wey Presido John Atta Mills die as he get small illness.[2] Ebe ein vice presido, John Dramani Mahama wey come succeed Mills as edey Ghana ein constitution.[3]
John Mahama swear come office dah same day by de Chief Justice of Ghana den he continue plus most of the ministers from dis government. De change happened just months before de 2012 Ghanaian general election schedule for December 2012.[4]
© MMXXIII Rich X Search. We shall prevail. All rights reserved. Rich X Search